News:

Ramadan Mubarak!

I pray that we get the full blessings of Ramadan and may Allah (SWT) grant us more blessings in the year to come.
Amin Summa Amin.

Ramadan Kareem,

Main Menu

D Contest Song

Started by al_hamza, April 02, 2003, 09:31:49 PM

Previous topic - Next topic

0 Members and 2 Guests are viewing this topic.

al_hamza

Boys
abeg drag d gels
contest go stat soon.
na music go blast
catch una seat well well.

Fulanicious go be guest of hona
dymequeen go critisize da party,
no worry sha
hamza's garrit all rollin.

Salisu go beat de droms
na Vibration go rock the world
kanoonline day contest
no be small thin sha
hold una seat well well

Ice dey fo every glass
no be venom we pour fo am
ibro2g be kwality masta
no be joke na big names dey theya.

Abumujahid go bomb venue
the despite yo slammin
i still dey jam go make everything betta
no scare fa
no be bomb de blast day from
na him looks.
AbuMujahid ma sef dey theya

oya dan-sokoto com heya
rock with kano people
we need ya
no worry
plenty beauty dey heya.

dagoodfella go faya
no be gun
just him pafume go make you go
hey waya

aliyu hayda go bring life
na him go scream
make de stage "senta of looks"

na kontest fa
no joke
big names dey hiya.

make way
twinkle twinkle de com
na desparado looks
everyman de give ha
abeg leave ha
na my model fo the next year.

AbdulMaleeq
abeg leave am
he day fight down deya,
giv am soft drink
na kontest he de scare

Ummulhuda,
abeg com heya
na music de trance you?
no worry it aint yet ova.

na kontest fa
vibration go be much
a dey repeat hold you seat
mallam lionja na peacefull war de heya.

1/2 sy
no worry
bronze medal de await ya.

new guys dey fo town
borg abi newguy
shake hands
love dey ring in de air.

no be machine i de talk of
no be softweya
na silent preacha
HausaError identiya go sing heya
abeg no one speak ausa
na deal wey dis man go do ya.

We get fotbala
na IBB them call am
no give am Gold
say him be d one finace dis paty,
Edge1 go bring hell faya

ummita,
abeg no ves
i de paty tonight
my gun dey barrack
knife sef a no get am.

na kontest fa
no joke wit am
big names dey hia!

admin dey silent
abeg giv am big claps
na him make dis family,
appreciate de good of dis man.
na only bad topic him lock.
allways silent,
na godfatha a dey call am.

no wonda
na big name i dey foget
sha ihsan de house
look out fa na my seniya

no ruin de paty tonight
sit tight na rock'n'roll
de kano styla

ladies and gentlemen
ladies papi de look
astonishment dey show fo him face
no worry man,
you go find someone hiya

adama,
welcome to de show,
na wondafull family you go find hiya

oya grab una seat
no be earthquake
na beautiful vibrations dey hiya

no be thunda o
na the gels fo stage dey make things shake fa
once again
grab una seats

no be joke
na kano digniteries dey gatha hiya.

Kom dance wit me
we'll meet again
but i dey warn ya
na afta one year!

GRAB UNA SEAT NA KONTEST DEY HIYA!
ABILUNAH? SABILUNAH? AL-JIHAD! AL-JIHAD!

al_hamza

All characters in this song are ficitious,
they hold no resemblance to people of day to day life.
In case of a claim, the write shall not be held responsible :)
lol
anyways guys
sowwy if i hurt anyone.
ABILUNAH? SABILUNAH? AL-JIHAD! AL-JIHAD!

Ihsan

Man!!!! that's an A+++++++++++++++++++++++++++ ...IT IS D BOMB... ya gama hade wa...ya hadu ya tar watse ya kara hadewa... 8)
greetings from Ihsaneey

Ibro2g

Kaaaaaiiiiiiiii.....
Malllam this is so awesome. Wallahi even if anione is offended zai yafe ma, ba karamin basirah kayi ba. Plus it brings everyone together, u have indeed done us a gr8 favour. I salute u.
Safety and Peace

Fulanizzle

THAT WAS TYT!!!!!!!!!!!! T-I-G-H-T!!!

KAI HAMZA IT WAS POWERFUL

MAN WHERE DID U GET THIS ?IDEA!!! MAN OFF THE HOOK, LUV IT!

PS..NO ONW ILL BE OFFENDED INSHA ALLAH...
YO , U GOT MORE OF THESE? ?? PLS SAY YES!
)