KanoOnline.com Forum

Forum Stuff => Guestbook & Feedback => Topic started by: Anonymous on November 11, 2003, 02:44:40 PM

Title: EWO!!!! HAUSA FIFUL SABI CREATE SITE!!
Post by: Anonymous on November 11, 2003, 02:44:40 PM
Chia!! As I come visit wuna site, I come dey suprise like so! Chia! wuna well done. This one na greattu work wuna produce. Di this come dey amuse me like so. Brillaint fastastica. I like Awsa people. I get many freind hausa na one freind wey bi hausa wey come give me link. Now I go dey patrol wuna site.
kano well done wo!