KanoOnline.com Forum

Forum Stuff => Guestbook & Feedback => Topic started by: bobboss on December 25, 2004, 12:02:45 PM

Title: a new member with a big problem
Post by: bobboss on December 25, 2004, 12:02:45 PM
i just land following a tip up by a friend,i bi really aboki wey no belong,i no fit read or even write de language sef, the ting dey give me great concern . anyway sha, i like, abi na love wetin u guys de do 4 dis side. tank GOD say i don land, i promise say i go dey watch  and see una well well! be 4 una go help me come belong. una tank u oooooooooooooooooooo!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!.
Title: a new member with a big problem
Post by: gogannaka on December 25, 2004, 05:33:23 PM
Una welcome o...bobbos.
But make una take am for care bcos di site dey addictive.
Title: a new member with a big problem
Post by: mlbash on December 26, 2004, 02:32:41 PM
as com land gidiba, we de welcom yu jeje, op yu go jel as we de here kampe.
Title: mr. abi na ogar mlbash ?
Post by: bobboss on December 26, 2004, 09:23:10 PM
my broder i de tank you berry berry much ! infact dis ur welcome make my heart and belly coole. de order bobbo say  de side is addictive anyway i don de belive am ooooooooooooo!!!!!!!!!!!!!  one more una tank you !!!!!!!!!!!!!
Title: Re: mr. abi na ogar mlbash ?
Post by: mlbash on January 05, 2005, 06:51:47 PM
Quote from: "bobboss"my broder i de tank you berry berry much ! infact dis ur welcome make my heart and belly coole. de order bobbo say  de side is addictive anyway i don de belive am ooooooooooooo!!!!!!!!!!!!!  one more una tank you !!!!!!!!!!!!!

na wawo, so this bobboss na so im be? chai yu na so welcom o!
Title: a new member with a big problem
Post by: Anonymous on April 24, 2005, 10:13:52 PM
bobboss I think just like you.