KanoOnline.com Forum

Member Showcase => chit-chat => Topic started by: dankasa on February 05, 2006, 05:04:35 AM

Title: Kano onliners how una dey?
Post by: dankasa on February 05, 2006, 05:04:35 AM
How do U doing?.............Sorry  U done?...............Ooh no how U didn? how dose U didn?  i mean how is you ,................ Abeg person must blow grama by force ne? How Una dey jare
Title: Kano onliners how una dey?
Post by: *~MuDa~* on February 10, 2006, 01:18:37 PM
Yeah, we just dey kamfe, no thing dey Haffen, no shaking my broza, welcome into ze pamily, u will pind it warm in here.
Title: Kano onliners how una dey?
Post by: neozizo on February 11, 2006, 03:24:03 PM
we r dey gr8.
welkom 2 za forum.hope u hab a swell time 'ere.

ehmmmmm.what inspires the statement in ur signature?? :?  :shock:
Title: Kano onliners how una dey?
Post by: Ibro2g on February 11, 2006, 04:48:56 PM
dan kasa hmm... wata kan kasanci za kayi mana, toh sannu da zuwa
Title: Kano onliners how una dey?
Post by: Fateez on February 16, 2006, 11:12:14 AM


We dey fine fine, and u?

Title: Re: Kano onliners how una dey?
Post by: figorms on February 19, 2006, 01:09:28 AM
Quote from: "dankasa"How do U doing?.............Sorry  U done?...............Ooh no how U didn? how dose U didn?  i mean how is you ,................ Abeg person must blow grama by force ne? How Una dey jare

i skip am ! hay u wan kill us with his magnum bullets, abeg no vex oh. how u dey n how every thing, it really nice to see evey 1 again.