oooh"am stil seeking 4...help

Started by mahmud, May 09, 2004, 01:38:23 PM

Previous topic - Next topic

0 Members and 1 Guest are viewing this topic.

mahmud

hi,kano feofle............so u are all fake scientist i now find out.........wel check over qs en see again.teeeeeeease ur brains more.ku na bacchi ku wanke eyes in ku.even u umita mis famous en mudacris hausa nigga,tink wat is de cris all 4 dats ur brian is block remove de cris en help plzzzzzzzzzzzzzzzzzz. :roll:

straightalkin

hi mahmoud, what kind of help is it that you are looking for? if i might ask.

gogannaka

Mtsssssss........muda try anoda trick.....una  neva sabi ........he he he[/size]
Surely after suffering comes enjoyment

Hafsy_Lady

hehhehhe ehn tin sey dey go fit foooo pessin.
One pesin representing!.

Anyway, make I carry mouth ask Mahmud kweshon: Come, wetin dey worry u so??? Wetin u dey yarn for dis yuwa topic? Come you neva chop today abi you fall inside palmwine drum?
What you see is what you get[/b]