SCIENTIST no woaooooooooo,even una prayers na science levels,una talk na maths na dey take do am,una emotion self , na chemistry.una walka na physic .
BUT UPTILL Now! nigerian science vision still dey far, before na 2010, but now i no know o!!! ,can somebody tell me pls, when can this country be technological advance , when na only selfish and black mail polititics we sabi.no body dey even think of technology, bobboss tier ooooooooooooooooooo !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!