necessity is the mother of invention, muda na now u
come sabi sey you can browse from your phone abi?
because you dey for village - better you broke the news
so that it will not be an excuse for any kliner that he
is not in the office or internet service area.@ GOGANNAKA, don Allah kayi min dalla dalla between
this CDMA and the GSM we are using, use plain and
simple English, any example you wan site, make am
local so that i go understand well well, oya, i dont mind
you you start a new thread for this.