SAURAYI DA BUDURWA-1

Started by MohammedIbrahim, January 14, 2003, 05:41:57 AM

Previous topic - Next topic

0 Members and 4 Guests are viewing this topic.

Maleeq

hahaha i can see u guyz haviv a nice tyme here ;).iight juss do ure thangz and amm if eva u guyz kinna end up in a brawl i will honoured to be da referee ;D
akavelli da don till I`m gone!!!

MohammedIbrahim

LAllai ma Ummita u try enh,na mi u dey call "these things"  ??? ,nnywayz its all good .na ga ma u and fella kuna da tyme

ummita

Haba Minister.........na isa...........I wudnt even go that far. I know wan grenade 4 ma bck yard. I was referrin that 2 all boys in general(she laffs). & abeg.........make una no land wuna jeaopardy on me boys...........let me breath ::)
Despite ur slammin, am still jammin!!!

MohammedIbrahim


Maleeq

QuoteI was referrin that 2 all boys in general(she laffs). & abeg.........make una no land wuna jeaopardy on me boys...........let me breath ::)

from wat i'm seein here iz dat yaya u know grab wetin diz gal yarn.as she talk sey na boiz in general she waz reffering to then it makes no sense cuz kaima....shey u grab!
  Ummita i know sey u don label mii as da instigator at work but u knaw somethangz juss cant be left unsaid ;D ;D  
akavelli da don till I`m gone!!!

ummita

Korrect..........na real instigator u bi :D Gaskiya kanar birge ni. U even know how 2 judge urself. Haka nake son mutunmi ay ringer feden gaskiya.
But u get slyness & cunnungness all @ one. U come, tease ppl & disguise d tsokani with nice word & then u will butta it up with things like oh am juss jokin, oh am juss being realistic & finally am out with a big smile followed by a big laff.

U get tricks but I don grab that 1 ;)
Despite ur slammin, am still jammin!!!

MohammedIbrahim

Quote
But u get slyness & cunnungness all @ one. U come, tease ppl & disguise d tsokani with nice word & then u will butta it up with things like oh am juss jokin, oh am juss being realistic & finally am out with a big smile followed by a big laff.

Exactly :D ;D

Maleeq

so u guyz don team up ne or wetin.as she com land missles like dis yaya u couldnt even wait make i recover.nnywayz ba wani abu......dats kanoonline 4 u
akavelli da don till I`m gone!!!

Aydee Fella

never rat out yur friends n alwaiz keep yur mouth shut"

MohammedIbrahim

QuoteMan there juss tellin u the truth.
maku u tell am dai........ ;D ,ight man no hard feelings ;)

sir-bash

marshal ina second part din,next time make it longer
owa ya ci Buran Ubanshi

ummita

Some ppl juss cant wait 4 second part or so...they r juss so eager..mmmh I juss hope d title wont b called

OURAYI & UDURWA(she laffs) that was funny 2 me.

Mhmmm from Mohammed 2 Minister 2 Marshall all "M" wat nxt...whu knowz :-/ probably Mamman.....juss wonderin...

& Sir-deeq wee know say u know him....ba sei ka ce Marshall ba.....we know say na yur freind. Mu kuma he is part of our family...d family d freind whu beat pass. So b betta adjust & accept & stop behavin like an outsider...as long as u r 'ere u r part of family..... ;) :D
Despite ur slammin, am still jammin!!!

Hafsy_Lady

kai kai kai kai  ???  ??? wot u ppl on bout budurwa and saurayi plzzzzzzzzzzzzz ppl da time wen u go find out she/he dey do shege u go cum say saurayi nane or budurwa na che ??? ??? ............... i'll leave dat 4 u 2 sort out  ;D
What you see is what you get[/b]

Aydee Fella

@ Hafsy as no longer use hafsah

Allah Yan mata? ;D ;D
never rat out yur friends n alwaiz keep yur mouth shut"

Ibro2g

Safety and Peace