MARRIAGES

Started by Blaqueen, January 20, 2003, 04:26:51 PM

Previous topic - Next topic

0 Members and 1 Guest are viewing this topic.

ummita

QuoteL paps i can see u truely deserve that name ;) , keep representing man ;)

Mhmmmm boys will alwayz b boys.........haba, kama kai mana Moh....... Abeg catch head!!!!

y u go dey zuga dis boy. Oya di day gels go finish him......he will redeem.

U no 4get say na woman wey go fit release apocalypse 4 men head!!!!?

Or u 4get say na women wey no go make u fit chop, fit sleep, fit concentrate 4 work, dey think like craze.........infact chick go fit put wuna 4 trauma wey go lass a life tym.
Make u continue dey blow head 4 L Paps......u kuma God Father........if care is not taken, women go fit land u 4 or make I even say ...........u go enta (W D S) women Depression Syndrome  8) :D
Despite ur slammin, am still jammin!!!

Anonymous

Quote

Mhmmmm boys will alwayz b boys.........haba, kama kai mana Moh....... Abeg catch head!!!!

y u go dey zuga dis boy. Oya di day gels go finish him......he will redeem.

U no 4get say na woman wey go fit release apocalypse 4 men head!!!!?

Or u 4get say na women wey no go make u fit chop, fit sleep, fit concentrate 4 work, dey think like craze.........infact chick go fit put wuna 4 trauma wey go lass a life tym.
Make u continue dey blow head 4 L Paps......u kuma God Father........if care is not taken, women go fit land u 4 or make I even say ...........u go enta (W D S) women Depression Syndrome ?8) :D


Yanmata kina bani dariya wallahi. Ok where'z L Paps........(mutumin dama ashe kananan) & Mohammed u guys have a message here

MohammedIbrahim

Nas dont mind her, and Ummita ina ganin kaman i don pass dat stage(WDS) ko da yake who knows ,u can never tell .just  when u think ure safe sai kawai ka ji blam! e don happen be that :o .believe me i'm talking from experience (though it did'nt actually happen to me)

Aydee Fella

Moh u sure sey no be from experience u dey talk this one ;D
never rat out yur friends n alwaiz keep yur mouth shut"

ummita

QuoteNas dont mind her, and Ummita ina ganin kaman i don pass dat stage(WDS) ko da yake who knows ,u can never tell .just ?when u think ure safe sai kawai ka ji blam! e don happen be that :o .believe me i'm talking from experience (though it did'nt actually happen to me)

Nas...........is that it ::) Is that how u gon' b? Aight, safe no worries. I pity u if......... :D
Despite ur slammin, am still jammin!!!

Maleeq

QuoteMoh u sure sey no be from experience u dey talk this one ;D

   adee u know sometymes u neva can tell...... ;D
akavelli da don till I`m gone!!!

MohammedIbrahim

Abdulmalik,AD ssup wit u guyz ??? , guyz na gaba ya yi gaba na baya sai labari :P :D ;D

Maleeq

QuoteAbdulmalik,AD ssup wit u guyz ??? , guyz na gaba ya yi gaba na baya sai labari :P :D ;D

yaya u makin it sound like therez somekind of hidden agenda.
? kasan wani abu, we were juss gettin curious ?:Dthatz all
As u elaborate finish one cant help but to get curious u know.to mii gasto go....
? ?




? ? ? ? ? ? ? ? ? ? ? i'm out:D ;)
akavelli da don till I`m gone!!!

Aydee Fella

Hey Moh were not playa hatin at all , were juss sayin our minds ;D
never rat out yur friends n alwaiz keep yur mouth shut"

ummita

Hey honest, there r sum u r palyin hatinum,I agree with Maleeq but am juss 'ere 2 give throphies on lovinun.........
But in a way its not that much. Cuz I know y'all r so supa nice. but errrrrrr......................... :-X

I know this bck stabber will get me.Fella lovinum as in family luv Kaji
Despite ur slammin, am still jammin!!!

Blaqueen

Quote

Man U just jumped from the frying pan into fire.

LooooL...
da Hunniez Gettin Money Playin Niggaz Like Dummy